Waist - Song Cover Image

Waist by singer Omah Lay Lyrics in English

ArtistOmah Lay
AlbumSingle
LanguageEnglish
MusicOmah Lay
LyricistOmah Lay
Labelna
GenreHip‑hop / Pop
Year2025
StarringOmah Lay
Release Date2025-11-14

Waist Sung by Omah Lay | Written by Omah Lay

Waist lyrics in English with official video. Sung by Omah Lay and written by Omah Lay. Watch & read full lyrics online.
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o i put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long oh hmm

Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone

Mili mili mili mili mi
How much for my lu Luis v socks
170 mili mili

Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things

Jesu chai o
I’m making wrong decisions
Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Me i no dey gree play with my money
the wey you collect it from me
I want to romance your body
Olokpa romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender

Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e
Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh
Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o

Jesu chai o
the dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
confuse them with little things

Jesu chai o
i’m making wrong decisions
Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hahaha you’re crazy you know

Frequently Asked Questions (Lyrics)

Waist lyrics full version?

You can read the full lyrics of "Waist" in English and English on AtoZLyric. The lyrics include translations, credits, and the official YouTube video.

Who is the singer of Waist?

"Waist" is beautifully sung by Omah Lay. Their voice brings life to the lyrics and music.

Who wrote and composed Waist?

The lyrics were written by Omah Lay and the music was composed by Omah Lay.

Where can I find Waist lyrics in English?

Find the complete lyrics of "Waist" in English here on AtoZLyric, including English transliterations (if available).

Is there an official video for Waist?

Yes, the official music video is embedded above and was released on 2025-11-14.

Which album and language is Waist from?

"Waist" is part of the album "Single" and is sung in English.

What is the genre and label of Waist?

This track falls under the Hip‑hop / Pop genre and was released by na.

Who stars in Waist music video?

The music video features Omah Lay in leading roles, adding visual appeal to the song.

About "Waist" – Lyrics Meaning & Theme

"Waist" is a English track from the album "Single", sung by the immensely talented Omah Lay. The music, composed by Omah Lay, perfectly blends with the lyrics penned by Omah Lay.

The song dives into themes of Hip‑hop / Pop. The poetic verses reflect real emotions that resonate with fans of Hip‑hop / Pop music.

The music video features Omah Lay, who bring the story alive on screen with heartfelt performances. Their expressions and presence add depth to the lyrics.

Released under the label na in 2025, the song continues to receive love across streaming platforms. Whether you're revisiting this track or discovering it for the first time, "Waist" is an essential listen for fans of English music.

Don't forget to share your favorite line from the lyrics in the comments or with your friends. Music connects us—and great lyrics stay with us forever.